Lyrics: Uwandu David/Adeduji Jeremiah Music: Uwandu David/Kelvin Wokekoro/Adeduji Jeremiah Wave. My husband he has spirit of fornication. He has what. Spirit of fornication. What is that. Ashawo. (Ahh) na labaja call my phone say make I call Amani When am done with you You go call me daddy 2billion dollars we fly go Miami You won take colos compare new cannani No waam Cause casala but i still mean no harm GLe collect my babe No wam Billion dollar fit to make me Go calm So I mean no harm You broke so you no Fit relate (Ahhh) You broke so no participate How much wey we get Them wan anticipate You no fit to know So no Dey calculate (Ahhh) Na your money go make all of them baddies fall in line Make you take it from me, Nothing wey go make me See you come dey lie If you wan checks my pocket, Before you finish you Go use water full basket You bomb Alaye sey na client I be new taker for here Cuz I sabi the science Alhamdulilah, walahitalahi My future is bright I know sey na Na me be the guy, so take your time Before you cry. Omotena All my guys them know me I no fit to Dey waste your time Oya enter the party Make we just dey pass the kpoli dey vibe You broke so you no Fit relate (Ahhh) You broke so no participate How much wey we get Them wan anticipate You no fit to know So no Dey calculate.