Grace

Lyrics: Adeniyi Adebayo Hmm hmm hmm yeah yeah They call me habbext ehh Suffering night and day Wan drive me insane I no fit complain If I do Wetin I gain Enemies complain Dem Dey wish say make I fail They want make I become a failure But mo outsmart their games
Ohh my God I pray make your Grace Dey follow me Make e follow me ohh yeah yeah yeah Make I no commit felony Make I no commit felony oo hmmm This life con be like a tragedy upon tragedy Why this life con hard Man deserve life that treats better To survive man gotta go harder
Hustle make me drip like an ocean Make I no Dey use cana for my potion Happiness potion Make better life just Dey come my way Happiness come my way Plenty money for my purse yeah
I don try, I don try Omo for this life To get there is not by ease Omo we go hard Different sacrifice everyday But we keep on pushin non-stop Me I no Dey here to Dey play I want to say hallelujah e don sup What I know is that I want to buy Maserati Make God blessing Dey flow upon me I want to get doings And I no care who go vex for me What I know is that I want to buy Maserati Make God blessing Dey flow upon me I want to do so much big things And I no care who go vex for me Ohh my God !!! I pray make your Grace Dey follow me Make e follow me ohh yeah yeah yeah Make I no commit felony Make I no commit felony oo hmmm This life con be like a tragedy upon tragedy Why this life con hard Man deserve life that treats better To survive man gotta go harder
Hustle make me drip like an ocean Make I no Dey use cana for my potion Happiness potion Make better life just Dey come my way Happiness come my way Plenty money for my purse yeah Best !! Ohh my God Make e follow me ohh yeah yeah yeah Make I no commit felony oo hmm Upon Tragedy