Koleyewon

Lyrics: Ayodeji Dennis Ogunbayo Music: Ayodeji Dennis Ogunbayo Omo jesu rora jijo Omo araye le them sick oo Waka jeje No go sleep o Different pattern every week oo
As i dey do my thing Koleyewon Steeze on Steeze Koleyewon Look at me Koleyewon Do my thing Mi o we won
I never see omo iyami I never see Wetin i want E do for me Bi mo shey gbadurah mi O my Geee Koleyewon
And as e dey be mi o le gbe bun You got dreams saare le won Omo lile Daily Paper Win na Win Count your favours
As you can see Me i go Jaiye mi ma loba mi I no really send nobody I stay ready am on my way
As e dey be Me i dey Carry baby girl go paris When that daily bread come my way Jaiye mi ma lo gba mi oo