Oh nuh
I'm Blessed I know
Mm mm, Wax.J International sound
She go like to follow me
She go like to come know me gon
She wanna be my lady
She wanna have my baby gon
So if I no get money
That girl for don decline me
Get plenty girls wey dey
My dm wey dey find me
She make a man turn on
She make a man to love
I love her like Jollof
She make a man cool off
She make a man turn on uh
She make a man to love uh
I love her like Jollof uh
She make a man cool off uh noo
Omo no be child's play
E be like say she don jazz me
The way you fine like this omo me
I nogo ever fit turn gay noo
She carry me go where I no know
Wetin she give me chop oh no
Gat me high like Hennessy see
I just dey talk wetin I no know
Ahoouh, am going crazy
Anything you want just tell me
I'll be waiting nuh eh
Am going crazy
Anything you want just
Tell me I'll Waiting waiting
She go like to follow me
She go like to come know me gon
She wanna be my lady
She wanna have my baby gon
So if I no get money that girl
For don decline me
Get plenty girls wey dey
My dm wey dey find me
She make a man turn on
She make a man to love
I love her like Jollof
She make a man cool off
She make a man turn on uh
She make a man to love uh
I love her like Jollof uh
She make a man cool off uh noo
Omoge Fine and sure
I know you got it
Say make I call ambulance
With the kind of things you carry
Just me and you
Cause we don't want nobody
Am gonna be coming
Cause tonight is party party
Ahoouh, am going crazy
Anything you want just tell me
I'll be waiting nuh eh
Am going crazy
Anything you want just tell me
I'll Waiting waiting