Lyrics: agaga moses/Moses Agaga
Music: agaga moses/Moses Agaga
Hmmm
It's your boy rhythm on this one again
Uh lord
Oh yea yea yea
weytin badman don see you no go believe
Wetin my eye don see you no go believe
Uh lord
Weytin badman don see you no go believe
Weytin my eye don see you no go believe
Hmmmmm
Sise sise ka to r'owo
Trek from Ajah down to Sango
Je gala kan ati zobo (uh lord uh lord
Sise sise ka to r'owo
Trek from Ajah down to Sango
Je gala kan ati zobo
Hmmmmm
Now I don big like DINOSAUR
Mo ti l'oyun omo mo fe so
Anything dem like omo make dem talk
Uh woooaaaahh
Now I don big like DINOSAUR
Mo ti l'oyun omo mo fe so
Anything dem like omo make dem talk
Hmmm
Na my name wey the girls dem dey call
Na my name wey dem geez dem dey talk
Emi gan gan l'olowo nla
Na my name wey the girls dem dey call
Na my name wey dem geez dem dey talk
Emi gan gan l'olowo nla
Emi gan gan l'olowo nla
How I wan take survive
Village people after my life
Dem no wan see me tryyyy
How man wan take survive
Village people after my life
Dem no wan see me tryyyy
Hmmm uhn
weytin badman don see you no go believe
Wetin my eye don see you no go believe
Weytin badman don see you no go believe
Weytin my eye don see you no go believe
hmmmmm
Sise sise ka to r'owo
Trek from Ajah down to Sango
Je gala kan ati zobo (uh lord uh lord
Sise sise ka to r'owo
Trek from Ajah down to Sango
Je gala kan ati zobo
hmm yea yea
Now I don big like DINOSAUR
Mo ti l'oyun omo mo fe so
Anything dem like omo make dem talk
Uh woooaaaahh
Now I don big like DINOSAUR
Mo ti l'oyun omo mo fe so
Anything dem like omo make dem talk
Hmmm
Na my name wey the girls dem dey call
Na my name wey dem geez dem dey talk
Emi gan gan l'olowo nla
Na my name wey the girls dem dey call
Na my name wey dem geez dem dey talk
Emi gan gan l'olowo nla