Music: Chikezie Emmanuel nnaemeka
Ehh
Magiclight Cornerstone!
I see the vision, baby, ehh
Just believe in me
Listen
I know the pocket light
Right now, my Omotola
But I see the future
E bright like under the solar
Just bear with me
Hold my hand, no let go
I'm building an empire
I'm starting from the ghetto
Every tear you cry today
I go turn am to champagne
I promise you, my queen
You go forget all the pain
I go spoil you with the money
Excess spending
Our love story
No go ever get an ending
We go marry for the ocean
Inside the yacht
The kind of love wey
The world never see, we get a lot
On top the blue sea
That's where we go say "I do"
Everything I get, baby girl
E belong to you
Very soon, our house go dey full of laughter
Happiness and joy, now and even after
You go give me two pikin, a boy and a girl
The finest children inna the whole wide world
We go call the boy David, he go be a king
We go call the girl Chioma
See the joy she go bring
Family of four, cruising in a G-Wagon
Our love na fire, e hotter than a dragon
On top the ocean, inside the yacht
That's where we'll be
Our children, David and Chioma our future
I love you forever
Magiclight Cornerstone!
Ehh