Music: Adam Fritzler/Harrison Song/Oluseni Paul Oyinola/Anthony Ebuka Victor/Chuma ‘Hoodini' Nwokike
I geti gist for you (another world)
Somebody say they love you
I, I, I, I~
I know somebody
Hol'up, I'm on my way
Hol' up, I'm on my way
Wear makeup for your face, yeah
makeup for your face
Go from Seychelles to Paris
Seychelles to Paris
Girl, hol'up, I'm on my way, yeah (uh)
Girl, hol'up, I'm on my way, yeah
Hol up, I'm on my way
Wear makeup for your face, yeah
makeup for your face
Go from seychelles to Paris
Seychelles to Paris
Girl, hol' up, I'm on my way
I geti gist for you
Somebody say they love you
I, I, I, I~
I know somebody
Oh-no-no-no-no
No worry, my babe
If you no get roof for your head
Girl you know you got a place in my heart
Oh-no-no-no-no, oh
E dey hard make I breathe sometimes
Na your matter wey cover my chest
Girl abeg, I dey come so abeg make you free your calendar now
Baby, give me pencil
Na your attention I wan draw
And my gokada go come through, or I go send my bicycle
Baby, you are my truth,and our pikin go too soft
E no go play kpakpangolo,e go ride new bicy-
Hol' up, I'm on my way
Hol' up, I'm on my way
Wear makeup for your face, yeah
makeup for your face
Go from Seychelles to Paris
Seychelles to Paris
Girl, hol' up, I'm on my way, yea (uh)
I geti gist for you (hol' up, I'm on my way)
(Wear makeup for your face) somebody say they love you
(go from Seychelles to Paris) I, I, I, I~ l Girl, hol' up
I'm on my way (know somebody)