Lyrics: Abel Gabriel Owobi Boluwatife
Music: Abel Boluwatife
Again and again Iām coming back again and again
And if I no get money tell me wetin i gain o
This hustle come be like pills, I take am everyday
You see everything koshe jo mi, shebi tori gbemi de
Family matter dey rise for my head like everyday
And if i no do am, bami talo mashe
Iām back to you my problems like mo tun ti gbede
And make you reason am you self you go feel my pain
Kogbagidi
Even my Richard no get Millie
Life na abadabidi
And she no go see me if na billing
With my IGBO i go dey reason
Like wetin go sup, and how e go be
How you go feel, if omo boy go die cus e too sabi
Got so many things I pray to You for
For the one i see Iām thankful Lord
Now my life e go stable gan
For your VIP mogba table kan