Lyrics: Agbeniga Olamigoke Music: Agbeniga Olamigoke/John Chidera Daniel January 18, 2021 Mhen I lost my mommy E be like dream , e be like magic , e really shock me Mo pray si Jesu , even mo be satira moni Ko da won pada , buh it’s too late , e really touch me
Then Life was so hard ,I see no one mheeen I see myself To make money hard, at a point I think say na spell Mio le gbagbe igbayen ti middle man komi si gbese T’emi ati omo iyami slim , lor fori pamo si ibeshe
Mouth no fit talk Wetin eye don see No be everybody wey old be wise person I never do you bad no mean say I be nice person Come see me Wickedness na my cousin
So when I’m sad I put my pain in a pen and write it out Express my pain with my music na why I be life preacher I Dey thank God for mercy, kibi ma lor yi luwa o I’m not rich and I’m not poor , so emalo gbe billing wa o
Lots of things wey don happen ta leyan fe rofun Taleyan fe rofun brother, taleyan fe sofun I dey fight battles everyday bieni ton ja Kungfu Eni try tio win , alor yen ta lo ma ror fun
Mio lapo meji bi adigun buh won man so wipe pe I nice Tori mo Shey man ju Gbedu fawon temi Day and night I dey ****ing ready to pay for anything wey I price ko ju mati awon temi mi , kiku mapa Omo iyami Hi9ice
Yo! See my style -too sleek aint gat no time - for bullshit Pour me some Skuchies Sebere- Ruhdee No sleep on duty Won fe pami - mo Kuti Eni oriyo odile Enitio lor lo ma kusi
Oluwa femi , Orisa femi musical taliban awon werey wan koro dem wan underrate my Caliber Won bo shokoto won bewu Won lawon fe bamija Buh lafia ni funyin bi nasarawa Capital