Where i come from Where there is no money No food No joy And we never stop Uhn ahaha ha Onana nah Oh na nah Oh ah ah ahn Hustle oo Where i come from Where there’s no money No family for me Omo aje gutter nhi When i didn’t see no one to help me I have to carry myself Mo gbodo gberu mi Me i started from zero Kosowo ko si shishi lapo Omo boi den forijagbo Make hustle pay make I get my own oo Because i don’t know why them dey beef person So many people them try to underate me I no get time to dey hate person Enemies ton le won le twenty Aiye yii o le feni to ba gbon Kosowo kosoro Ko ma si isoro Me i stand on my ten toes Make i get the money nah the things i dey pray for uh oh Uh ye eeh Angeli e dide Stand for the Anthem Still moving for the day Ohun to ba se lo ma banbe Yeeee Angeli e dide Stand for the Anthem Still moving for the day Ohun to ba se lo ma banbe Ooh lord i know im a sinner Many don promise but nothing to offer So i keep on grinding till i get the raba Families on my neck oti fe ma ni mi lara Uh ha uhn I gats to hustle loor Them never know before Them go still see return Tori moni igbagbo They just want fall the boy I just believe in god I go run i go vibe till thy kingdom come I just dey feel many pains in my soul No money for gee nah garri we dey soak A young hot boy that came from a poor home I believe i will make it all believe and hopes Won ri mi ti mon sare Won o mo nkan to le mi Omo olowo won ti yoo Won o mo nnkan ton jebi Ohun to le mi ko de gbodo bami Ohun ti monle mo gbodo le ba ni I would never stop the race Anyway nah way me I just dey chase Man dey pray for grace O ju to ti suffer O gbodo rire Angeli e dide Stand for the Anthem Still moving for the day Ohun to ba se lo ma banbe Yeeee Angeli e dide Stand for the Anthem Still moving for the day Ohun to ba se lo ma banbe Now e be like i wan give up I no get money but sure i get future To get the money abeg i need solution No matter how the suffering but i say no to depression Ih yee eh eh I’m getting satisfied A lot of test that i failed but i still dey try Many things i dey hear we dey run me mad The money suppose to drop if i found the tag Unh ha haha But i no fit lie Many many many things i dey run in mind From village to lagos Brother jungle hard Tori mio bowonle so i turn to tout Ohh nana As i dey gentle no be say im stupid oo Anytime im lowkey im meditating oo This life is too short omo nah yolo oo If you no get too much Ko rora panji oo Men i don’t know what to do Family won le Them dey call me a fool Yee Baba don’t leave me alone Give me the lifestyle that I prefer to choose