Ghetto Boy

Lyrics: Obed Chijioke Nwafor Music: Obed Chijioke Nwafor I'm showing for their Tele I said Ogbene verily verily But they never believed in me you know Oh no no Early in the morning go down I'm praying for my money Make I no go back to mourning oo
The Ghetto wey I came from Only you go carry your pains alone Only you go carry your cross alone Only you go do your waka alone
Grinding make I wear ICE on my neck Grinding make I wear ice on my wrist
Ah ah ever repping where I came from I never forget where I came from Am a ghetto boy you know
Oh no no ever repping where I came from I never forget where I came from On a ghetto way you know
On GOD on GOD Nobody go stop the shine wey dey come Nobody go stop the rain wey dey fall Nobody go Ain't nobody fit stop am
On GOD on GOD Nobody go stop the shine wey dey come Nobody go stop the rain wey dey fall Nobody go Ain't nobody fit stop am
Came from the mud heading to the moon No go tell me trash Forget say I cool See I no be fool Oloriburuku Ex fact wetin mama cook E done full my head only money mata I just wanna blow like omotena blow I no go do you make you no go see road All I want is vibes on vibes Only making money on my mind Cause me I be ghetto boy oh no no Do you know the pains and the sacrifices Only making money on my mind Cause me I be ghetto boy oh no no
Ever repping where I came from I never forget where I came from Am a ghetto boy you know
Oh no no Ever repping where I came from I never forget where I came from On a ghetto way you know