Music: Morgan Kofi Onyebuchi If na ant e go dey gather o So if e cold e no go bother o Alaye sorry if I disappoint This lifestyle no be free WiFi
Some niggaz no dey bother o If I dey spend I dey bother o ah If I fail dem go gather o Na my matter dem go talk am dem go loud am
If my likkle money leave my pocket and e red Omo who go console me Oh Mama go get disappointed Cuz na only me dey carry my family
No be say I no be Baller But the matter yakpa Me I dey my corner
Life is a win or lose, you know Me no come here to play no blues no no Shey you know say
Sakpa days ahead As money don come today o E fit no come back tomorrow

One man standing man a soldier Some niggaz leave my body go so far Dey talk say me I go suffer Dey tryna suck me like a vampire
Wetin sakpa do me for HK Make I no go lose or lose guard omo I got no pay no salary Shey you dey hear am o
If my likkle money leave my pocket and e red Omo who go console me Oh Mama go get disappointed Cuz na only me dey carry my family
No be say I no be Balla But the matter yakpa Me I dey my corner
Life is a win or lose you know Me no come here to play no blues no no Shey you know say