Music: Adeyemo Jones
Ahora vengo the money I go chop am
I'm flowing like a river
And I'm flying like a chopper
Toba gbewa I go observe
Then I serve am and I go chop am
If na play wey you dey play
I no dey play so make you stop am
Life na do am yourself project
Na only you wey go run am
Anyhow he be for we na lori
Titi we go run am
We go turn am we go burn
Am till the sun up we go run am
Make the money pour
The oti hotty hotty de lo man ranti
Ese mi gan tin wuwo
Mada mi loti nu o
Edi mi leti mu o
Dem dey try whine me kowo mi leti oo
(Lemi ti moti sori gbeske)
On dami lori ru o
Fowo kan bear bear kofami nimu oo
Olote lon yinmu oo make
You no mind them make you no binu o
Baby mimosa pudica
Stop to dey share your pussy cat
Running around like a speed car
Later you'll say okunrin nika
But you no wear pant for your nika
Ika ni sambolodika
Baby now you rolling teaser
Bum bum killer bad man healer
Body banging
But is floccinaucinihilipilification
Brother shomo implication
Koni awayi osi inu ratio
Olohun omani je ka ri esu
Mon ka tira mon pe jesu
Awa ni esu ati jesu
Avoid reason lati ri esu
Adin dudu malo fun esu
Toba try e oma ni issue
Pay my money ma jea ni issue
Yawo funmi biti tissue
Inside money I dey paddle
Ogun laye life na battle
Bashen jaiye lanja battle
Make we jolly leave your battle
Ese mi gan etin wuwo
Mada mi loti nu o
Edi mi leti mu o
Dem dey try whine me kowo mi leti oo
(Lemi ti moti sori gbeske)
On dami lori ru o
Fowo kan bear bear kofami nimu oo
Olote lon yinmu oo make
You no mind them make you no binu o
Ese mi gan etin wuwo oo
Mada mi loti nu o
Edi mi leti mu o
Dem dey try whine me kowo mi leti oo
(Lemi ti moti sori gbeske)
On dami lori ru o
Fowo kan bear bear kofami nimu oo
Olote lon yinmu oo make you
No mind them make you no binu o