Lyrics: Emmanuel Omakinyor Ojodale Music: Emmanuel Omakinyor Ojodale My helper don see me for where I dey order turkey Pour me water, make e cool my body Rumor say kinyor don dey carry body I dey on motion, like who dey on codien
I’m craving Millie Na why I no too dey chest billing I no get, e dey hurt my feelings Future bright, but now is dimming
Anything wey be stress I swear! I dey jump am pass If nobi money na puff and pass Your serious babe, dey off her pant For the guy wey she say Nobi her type
Umm stressss Jump am pass If nobi money na puff and pass Your serious babe, dey off her pant For the guy wey she say Nobi her type
She say she no like igala boy Atah weh I'm not mistalifted but come again mama weh Na who wear shoe nai dey feel pain Brother weh Back here with the crown, I don come again Gather here
She say she no like igala boy Atah weh I'm not mistalifted but come again mama weh Na who wear shoe nai dey feel pain Brother weh Back here with the crown, I don come again Gather here
Gather here Everybody make una gather here They say we go fall from top to Bottom Abi una never never hear Now my gbedu dey somewhere dey scatter the settles I know you can never tell Your homie fit be the reason for the your falling Na hard way you go learn
. Wahala dey sleep, you go wake am You don't have what it takes to take beat am You go run plenty kilometres If I no see my own milli meters
Wahala dey sleep, you go wake am You don't have what it takes to take beat am You go run plenty kilometres If I no see my own milli meters