Pressure

Lyrics: Samuel Idowu Oluwadarasimi, Music: Samuel Idowu Oluwadarasimi, [Intro] Sounds how fa na You dey drop jams you dey drop jams na You should be bigger than you’re na What’s going on [Verse] I’m on the run my bro They tried to get me down my bro Dey try to make my life better Cause time no dey slow my bro And that’s why me go dey my dey Because i no like gbege They might try to block my region But dem might go try and fail [Bridge] So find me some palm wine My melanin girl my fine wine Fake girls all over my timeline Scroll pass e no be my concern Many things wey dey happen for the online Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern Na wahala wey you dey find (dey find ah-aaa) [Chorus] I’m on the road all alone And i no know when i go blow But i get patience So don’t pressure me (don’t pressure me) I know industry idols But i go still dey kill the show Cause i get God oh So don’t pressure me (don’t pressure me) [Verse] Oni kaluku pa lu soro My happiness their soros Nothing we go make me fall o (Amin o) I go dey lead dem follow I go dey funwo (funwo) I go dey Funwo till e suwo (suwo) And when them say they don tire me I go dey put in more fire [Bridge] So find me some palm wine My melanin girl my fine wine Fake girls all over my timeline Scroll pass e no be my concern Many things wey dey happen for the online Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern Na wahala wey you dey find (ah-aaa) [Chorus] I’m on the road all alone And i no know when i go blow But i get patience So don’t pressure me (don’t pressure me) I know industry idols But i go still dey kill the show Cause i get God oh So don’t pressure me (don’t pressure me) [Chorus] I’m on the road all alone And i no know when i go blow But i get patience So don’t pressure me (don’t pressure me) I know industry idols But i go still dey kill the show Cause i get God oh So don’t pressure me (don’t pressure me)