Demon in Disguise (freestyle)

Lyrics: Agunbiade David Oluwatobiloba First verse: Sometimes I bleed Sometimes I cry Sometimes I even try to memorize I no dey quit Still on my grind I raise my head up and I pray to jah I no dey over do things like you I no dey vex too much like you Go check my revenue darling You go know how much I fit do Switch verse:x2 But Why you go dey nu nu Why you con dey do like pesin wey no sabi me before (Lagos boy boy boy) Why you go dey nu nu Why you con dey do like pesin wey no sabi me before (Lagos boy boy boy) Chorus I said I’m coming like a comet tonight A demon in disguise I know my music go dey make you dey feel alright I said I’m coming like a comet tonight A demon in disguise I know my music go dey make you dey feel one kind Switching verse: But why you go dey nu nu Why you con dey do like pesin wey no sabi me before I no dey over do I no dey fear Check my resume I am the best one Lyrics going through like the ocean My nigga wise up Chorus I said I’m coming like a comet tonight A demon in disguise I know my music go dey make you dey feel alright I said I’m coming like a comet tonight A demon in disguise I know my music go dey make you dey feel one kind