Thong Song

Set off the vibes je ko marinate Omo to Shan mo mo fe allocate Call up the G's make them concregate Party Upton je ka jubilate Ahhhh No dey can't relate Na we dey run things omo Debate No dey complicate Roll with winners you could change your fate Hook Omo jami si let me see that thong thong thong thong For eternity baby girl you know you turn me on Do me damages, I been waiting all night long Omo ba mi shi , let me see that thong thong thong thong yhyh Verse 2 Wetin dey back passi King Kong Can you be my queen for my kingdom Na bottom of my heart wey I dey sing from Moving left & right just like a ping pong Girl don't be shy you know it okay Shey you go dey twerk for me anyway Omo jami si let me see that thong thong thong thong For eternity baby girl you know you turn me on Do me damages, I been waiting all night long Omo ba mi shi , let me see that thong thong thong thong yhyh