Lyrics: Arinze Adigwe Johnkennedy Music: Arinze Adigwe Johnkennedy Everybody come and see my baby Serial winner u know am a winner Onye furu nwa baby Tell am say I love u Onye furu Nwa Baby Tell am say I love u Oya tell am say I love u Tell am say I need u Tell am say I want u What is the matter ekelebe U just dey whine ur ekelebe What is the matter ekelebe U just Dey whine ur ekelebe U Dey raise Anaconda Ekeke.. U just whine ur Mpempe what is the matter ekelebe U just dey Baby come roll with the boy u know that am a winner I don’t want you under the sun So hop inside my Beamer U dey make me crazy oo When I see ur face oo Girl accept my loving My loving no be one chance oo No be Naija wey u dey so Shey u never see the change Abi e never reach ur side Abi u still dey wait for change Abi u still dey wait for change Everybody come and see my baby oo Everybody run, come and see my baby oo I don see Tiwa Savage She dey ask me for marriage I get girl like Toolz But still Na u I choose Onye furu Nwa Baby Tell am say I love u Oya tell am say I love u Tell am say I need u Tell am say I want u What is the matter ekelebe U just dey whine ur ekelebe What is the matter ekelebe U just Dey whine ur ekelebe U Dey raise Anaconda Ekeke.. U just whine ur Mpempe what is the matter ekelebe U just dey Baby come roll with the boy u know that am a winner I don’t want you under the sun So hop inside my Beamer U dey make me crazy oo When I see ur face oo Girl accept my loving My loving no be one chance oo Baby come roll with the boy U know that am a winner I don’t want u in the sun So hop inside my Beamer Everybody run come and see my baby oo Everybody come No be Naija wey u dey so Shey u never see the change Abi e never reach ur side Abi u still dey wait for change