Lyrics: Stanley Omah Didia/Tochukwu Ojogwu Music: Omah Lay/Odumodu blvck Ah, ayy Ah, ayy Ayy (Lekaa, Lekaa from London) Ayy (La-la-la, la-la-la, la-la-la) Oh, oh-oh, oh (La-la-la, la-la-la, la-la-la) Ooh, ooh-ooh (Kala) (La-la-la, la-la-la, la-la-la) Oh, oh-oh, oh (La-la-la, la, la, la) (Lekaa Beats) Verse 1: Omah Lay Trust me, I’m willing to allow these things go away If I promise you, I’ll keep it until I pay Love is not something you can end by saying, “It’s over” I’m healing, so I’m letting go of all my trauma If I see ten million now-now, in pounds or dollar Tell my doctor say, “I am okay, I don recover” It’s many, many, many, many It’s many, many, oh, ha Chorus: Omah Lay (La-la-la, la-la-la, la-la-la) Oh, oh-oh, oh (La-la-la, la-la-la, la-la-la) Ooh, ooh-ooh (La-la-la, la-la-la, la-la-la) Oh, oh-oh, oh (La-la-la, la, la, la) [Verse 2: ODUMODUBLVCK & Omah Lay] Atomic bomb (Blow) Her body na my running cost (Dough) Small touch, she fit break, soft My lady na ceramic pot (Woo) ODUMODU’, gimme Colos Ogombo Junction Na where the coti been cramp us (Cross) Omah Lay go show dem shege We wan be like Jesus, comot body kala dem be Pontus Pilate, na why dem dey point us Na why dem dey judge boss (Kill us) Comot body go club Spend some, full loss (Pour more) Why cacus go dey inside cacus Music industry, their kposi no too cost When opposition come for me Their lawyer go plead the fifth Meanwhile, I dey with the squad, my G All of us dey talk money Bridge: Omah Lay Marijuana, I’ve been sipping from two glass And the two hit me one time Now I’m getting mixed feelings, uh, uh My mind free when I look my surroundings See the work of almighty He will never forsake me (Brr, braow) [Chorus: Omah Lay] (La-la-la, la-la-la, la-la-la) Oh, oh-oh, oh (La-la-la, la-la-la, la-la-la) Ooh, ooh-ooh (La-la-la, la-la-la, la-la-la) Oh, oh-oh, oh (La-la-la, la, la, la) [Outro: ODUMODUBLVCK] Atomic bomb Her body na my running cost (Kala) Small touch, oh, my… ODUMODU’, you dey— Kala, Cana’, Cana’, Cana’ Kala, Cana’, Cana’, Cana’, Cana’ Shey you don Cana’, Cana’? Ah ‘Cause I’m falling, never parting Is it falling? Is it falling? Am I running? Am I running? Am I falling? Am I falling? ‘Cause I’m falling, never parting Is it falling? Is it falling? Am I running? Am I running? Am I falling? Am I falling?