Lyrics: Olamide Caleb Fabuluje Music: Olamide Caleb Fabuluje Lyrically dope Bammy, Emi lo ko WYKAM This is my story, I'm the character I bin dey do this right from way back Make I give dem pep talk like Guardiola
Me I don learn alot about this life Ajeh Some days are good, some get as e be Some days me I just wanna dey my dey Me I no wan interfere
For wetin dem no call me, make I shook mouth ooo, Won fiyen komi, I no dey do that ooo Won le won ba ti, no be by who first blow Oluwa lon pin na hin through pass ooo
If you no get oh, Dem no send Na why you gast to put in work, One hundred Cos if you show mediocrity, na your calamity, you go face the penarity oo
Pesin wey no Work ooo, tell me how e wan chop Me I no know know Ko sha gi logbe Ko togoro lofa How you wan flex oh?
Emi o kere, Emi o kere What me I no understand, moma bere oo And if na new update, kode sere oo No one is an island, mi o fe le le ooo
Emi o kere, Emi o kere oh Sofun ma wobe Ma wobe Ma wo enikankan
Nzaza Oluwa Nzaza Nzaza Oluwa Nzaza ah ah Oluwa Nzaza Nzanza Oluwa Nzaza
Nzaza Oluwa Nzaza Nzaza Oluwa Nzaza ah ah Oluwa Nzaza Nzanza Oluwa Nzaza
Me I wan dey give dem trouble, like ajigijaga As I dey battle with Sapa Me I no wan waste my energy, on top your matter Sho moye ton mi ta data
Make my matter be talk of the town, oh lo lo Me dem no get peace oh Vawulence gang, right from the Headquarters Comrade abeg off mic oo