Music: Kelv
Yeah
Yeah yeah yeah yeah
yeah yeah yeah
Say
Alaye
Sare wole
I know one day
dem go know my name
And all the girls
dem go call me baby oo
Started from the place
that is Called warri
Hustle everyday
I won be somebody
Steady bombing
Say the boy nor dey sleep o
Many many months
But the boy never pick o
When I call
Say my Gees
Nor dey keep o
You know these things
Say na base on believe o
Sometimes
I just row my weed
Damn
Am looking for some gaddam peace
Oluwa
Make you send me helper
E don tey
Wey the boy be hustler
My baby
Left me for another
I almost died
If not be for mama o
Many many things I see
Many many place I go o
You donβt wonna know O
Many many seed I sow
Many many men sell their soul
You donβt know o
Alaye
Sare wole
I know oneday
Dem go know my name
And all the girls
Dem go call me bae
Base on believe
We go dey okay
Alaye
Sare wole
I know oneday
Dem go know my name
And all the girls
Dem go call me bae
Base on believe
We go dey okay
Mama tell me say
Make I take am small small
Everybody
get e your time
So I
Stay on my grind
Looking for the doul
Say na money make a man fine
You know go know
If you nor wear my shoe
Keep your love
Cus I am not in the mood
Me on my zone
And Am keep it cool
I want the money
So I do what I do
I want the money
The Benz and the Fila
I sing my music
And my guys
Don dey feel am
Forgive me lord
Imma goddam sinner
Did many shit
Just to get this dollar
Oh oh
I say
Many many things I see
Many many place I go o
You donβt wonna know O
Many many seed I sow
Many many men sell their soul
You donβt wonna know o
Alaye
Sare wole
I know oneday
Dem go know my name
And all the girls
Dem go call me bae
Base on believe
We go dey okay
Alaye
Sare wole
I know oneday
Dem go know my name
And all the girls
Dem go call me bae
Base on believe
We go dey okay
Alaye
Sare wole
I know oneday
Dem go know my name
And all the girls
Dem go call me bae
Base on believe
We go dey okay
Alaye