We Dey 4 Here

Yay, Yeah Odebeydey, Odebeydey Achikichaka, Achiki, Achiki Achikichaka,Achiki, Achiki Achikichaka Mikefeli Ahhhhh Achikichaki
They don't want us to To, to, to win (Oh yeah) Make the ghetto rise And fight for our rights (Oh yeah)
This be the time oh Make we dey fight Oh Make we dey rise oh ahh This be the time oh Make we dey fight Oh Make we dey wise oh ahh
Odobodobo We dey for here Adeybeydeybey We dey for here Odobodobo We dey for here Adeybeydeybey We dey for here Odobodobo We dey for here Adeybeydeybey We dey for here Odobodobo We dey for here Adeybeydeybey We dey for here
From time to time The same old story oh We tire for this place Wey dem tell we all the lies
People dey suffer Oh People dey cry I see no changes Everything just be the same
We say make dem fix Fix the country oh Dey Dont want to do am (Wooo) I don't understand, Just the way do Just the way they do am (Wooo)
My people shine eyes Open your eyes You no dey see what dey happen Take your time and analyse You no dey see what dey happen Take wana land, take wana hope You no dey see what dey happen Slave wana mind, take wana pride You no dey see what dey happen My People fed up, My people tire Ebi like say nobody Really show concern
Don't you know We are Jah's people Make we unite one Day we shall overcome Water Eno get enemy If you fight am you go die oh Water Eno get enemy I dey talk am blackman power Odobodobo We dey for here
Adeybeydeybey We dey for here Odobodobo We dey for here Adeybeydeybey We dey for here Odobodobo We dey for here Adeybeydeybey We dey for here Odobodobo We dey for here Adeybeydeybey We dey for here
As I walk through the valley Of the shadow of death I shall fear no evil Everybody make You pray for peace Make you no dey worry
Times go be ahhhh Water, Eno get enemy If you fight am you go die oh Water, Eno get enemy I dey talk am blackman power
Odobodobo We dey for here Adeybeydeybey We dey for here Odobodobo We dey for here Adeybeydeybey We dey for here Odobodobo We dey for here
Adeybeydeybey We dey for here Odobodobo We dey for here Adeybeydeybey We dey for here
AchuAcha, AchaAcha AchuAchu, AchaAcha AchuAcha, AchaAcha AchuAchu, AchaAcha