Lyrics: Lloyd Chikezie Achonye/Vincent Agbaka Music: Lloyd Chikezie Achonye/Vincent Agbaka Rest in peace or Rest with me Gimme some more okpunnabuenyi no na my jeans I’m ready for war
As she open the door m banye ya raw Man die once na wetin I talk
Ogbara m ara my chargie when u told me na ituo la ime I for use protection anyhow e sweet I clean mouth I’m okay No be my intention baby no dey vex You see me I’m sorry You see me I’m sorry
Don’t tell me it’s over it can’t be over How can I explain ihunanya mu be my Baby mama She be my Baby mama
I no regret am a ga m e mee ya odo I no regret am a ga m e mee ya odo 6 0 2 I no regret am a ga m e mee ya odo She my Baby mama
I'm ten toes with confidence Na this shawty be my Oxygen I'm right here it's no accident Love anyi di Immaculate Na your body I dey calculate Mpia oku Okwa Ejaculate Shawty think she game
Ngwa gbankiti Kam tuo swell Middle fingers to the haters Watch me raise it well Akpum oku n'ónu like say I was raised in hell Asa Biko ju'ese we dont do no kiss n tell Chuba the Shawty barefooted come be like na soul I sell Down there I'm Blessed it but it’s love words in my vocal cords As the table don scatter All I dey see sef na used gum Point blank period I came here as a good boy Matter of fact say no more Ina atom ka agbalomo