Music: Alexander Osita Nwabueze
Tell me
Everything I go buy for you
Call me
Na for ur calling I go answer
For highway
But for earthquake I no come
I no fit
Risky life for love oh
(I no go risk my life)
I go deny you if
You ever mess up
With my mentality
(No push me to the end oh)
No push me enter
Wetin go pass my ability
(You go dey pack dey leave oh)
But I go run you kilometers
I get agility
(For your sake I dey move oh)
Whine your life go better
I give you opportunity
(Whine your life go better)
What do you want oh
(What do you want I dey capable)
I say what do you want oh
(Tell me all your desires oh)
Make I offer you what oh
(Even e cost I go buy oh oh)
Tell me orente
(Tell me all ur wishes I grant oh)
Another life another level oh
I put my shoulder
Where my money reach
Dance for me call me gbedusident
After the club jebe na bemu o
Otom iwa take my otito
I like the girls
Dem wey sabi kneel down
So low low low
Suck it away
My sorrow
Inner the night
I dey shiver dey cold
Save me as your melanin dey hot
Come and sit down
For my face now biko
Mon cherie no need no vibrator
She dey leg I mean the third
Leg wey no get bone for there
Anita please
Nwayo nwayo you driving
Me crazy biko biko
(I no go risk my life)
I go deny you if you
Ever mess up with my mentality
(No push me to the end oh)
No push me enter wetin
Go pass my ability
(You go dey pack dey leave oh)
But I go run you kilometers
I get agility
(For your sake I dey move oh)
Whine your life go better
I give you opportunity
(Whine your life go better)
What do you want oh
(What do you want I dey capable)
I say what do you want oh
(Tell me all your desires oh)
Make I offer you what oh
(Even e cost I go buy oh oh)
Tell me orente
(Tell me all ur wishes I grant oh)