Manimo

Lyrics: HENRY IDISI Music: HENRY IDISI Why you do me mini manimo Do me manimo Why you do me mini manimo You do me manimo Why you do me mini manimo (Why you do me manimo) Why you do me mini manimo (Do me manimo) Shey na because say I love you oh The thing wey be do me pain me oh I no dey talk me say me I holy oh But you sef know say me Na OG oh Ore, This nigga wan dey gbemu bami so fun soleja No dey do like say you love me all this fake love no dey count Omo Oro mi malo fo,go chase the bag and get it right Praying to God for one million dols Make I no dey like I no dey at all Mummy go chop Baby go chop Me sef go chop And I no fit to beg Praying to God for one million dols Make I no dey like I no dey at all Mummy go chop Baby go chop Me sef go chop And I no fit to beg Let them say what they say I go do what I know All this money on my mind got me grinding all the time Street be funny all the time,they trynna make me lose my mind But I’m feeling okay Won fe mu mi lote People wey you get their back na some of dem go stab you I’m not here to tell you make you turn your back on family Cuz life is sweet like sugar,t’owo ba tan wonma tuka Abi you no dey see,for this life you gats to sit tight Youngstar Bad Boi Gbe De O!