Lyrics: chukwukere Goodnews
Music: chukwukere Goodnews/Dibeagu Elvis
Mama Say Make I No Look Back
Onye Na Anya Nazu
Nayi Na Ga Nu Do oh
Nayi Na Ga Nu Do oh
Mama Say Make I No Look Back
Onye Na Anya Nazu
Nayi na Ga Nu Do oh
Onye Na Anya Nazu
Thereβs fire inna jungle Run Run Run
I Roll My Jumbo My Lun Lun Lungs
Too many things wey man Dey find
My body Iβm divined
My soul dem crucify
Shey na money I Dey find
Please donβt call me
if not money or na deals
Baby leave me
Shey na love wey u go eat
Cuz everyday Iβve been bombing
hustling grinding for the money
No dulling craving for the money
Hmm Iβm on the road
Never sell my soul
Until Dem call me goat
Iβm on the road
Mama Say Make I No Look Back
Onye Na Anya Nazu
Nayi Na Ga Nu Do oh
Nayi Na Ga Nu Do oh
Mama Say Make I No Look Back
Onye Na Anya Nazu
Nayi Na Ga Nu Do oh
Onye Na Anya Nazu