Sinner (Remix)

Lyrics: Raheem Sulaimon Adekunle Music: Raheem Sulaimon Adekunle Don't you think I ever want other things Don't you think I had dreams and hopes What about my life What about me Don't you think I focused my mind and want to know other mhen that I wanted to lay up some hemp Forget motherfing bu
Na money turn man to sinner ye ejo mi ko The truth be say if I no work o I no go chop Nobody go dey when money no dey dem go commot So as I dey work I face my front make I no go fall o So if I no pick your call o I dey on the road I don't want to see nobody I dey on my own Many things wey dey bother person I dey on a low Me I no dey famz nobody I dey for my zone I dey for my zone
Wa! Won ki n so fun e ni Say I no dey copy eni I be number one sare koja eshin Tiger o kin shegbe erin ah Won ki n so fun e ni Say I no dey copy eni I be number one sare koja eshin Tiger o kin shegbe erin ah You already know say me I no dey cap Messi mi n ge e o wa lo slide Inside the box 18 red card and penalty Focus on your grind poverty no be better thing ah Masun mago masun mago Oje lo n lo Mosquito ni wo mafo Awe ma yo pistol o yeah
Na money turn man to sinner ye ejo mi ko The truth be say if I no work o I no go chop Nobody go dey when money no dey dem go commot So as I dey work I face my front make I no go fall o So if I no pick your call o I dey on the road I don't want to see nobody I dey on my own Many things wey dey bother person I dey on a low Me I no dey famz nobody I dey for my zone I dey for my zone
Think overnight rapture fit to happen Every malam get e kettle No fit leave my war make I fight your battle Reason am Brother check am make u reason am true life story U know say u know the cinema This is the jungle everybody animal Aii everybody animal Shebi na the journey we dey Life dey rotate Won fe bami mo ti gbegi relay Your best brah fit to lace up your cake That's why I dey dey for my lane Kami kami kami kama lo Awon temi de ti gbowo lo Baby girl je a jo lo lolo Melo melo melo ko ma lo
So if I no pick your call o I dey on the road I don't want to see nobody I dey on my own Many things wey dey bother person I dey on a low Me I no dey famz nobody I dey for my zone I dey for my zone
Wa! Won ki n so fun e ni Say I no dey copy eni I be number one sare koja eshin Tiger o kin shegbe erin ah Won ki n so fun e ni won ki n so fun e ni Say I no dey copy eni I be number one sare koja eshin sare koja eshin Tiger o kin shegbe erin ah