Suddenly (chosen)

Lyrics: Yunusa Mubarak ayomide Music: Yunusa Mubarak ayomide Wodamo
Adesparky!!
Suddenly I don fall in love She say she no do again E don tire me I no know weytin I go say Baby no worry I go tell you weytin you like to hear Baby I love you No go do anyhow for here
I'm a chosen,am a chosen I'm a chosen, I'm a chosen Na me you go later chose sey you gree now or later..... I'm a chosen,am a chosen I'm a chosen, I'm a chosen Na me you go later chose sey you gree now or later .. ah
Shey you gree abi you no gree Tomorrow na for me and you Baby no forget sey I love you No be lie Na true I tell you
Jowo baby mhi' mofe mole re Jowo baby mhi' ,mofe mo Awon obi re Omo oni iwa tutu yii o Baby I want to know Evi-ri-thing about you
I'm a chosen,am a chosen I'm a chosen, I'm a chosen Na me you go later chose sey you gree now or later..... I'm a chosen,am a chosen I'm a chosen, I'm a chosen Na me you go later chose sey you gree now or later .. ah
Where the Money dey we go spend am sooner or later,ama buga wรณn
Anywhere you dey , Na there I dey No be Dem sey, dem sey everyday na holiday
jowo baby mhi', jowo baby mhi' I jowo Sekinaa Jo ma pa mi na oh my darling, you're my heart desire Suddenly me ,I fit to ,tire
I'm a chosen,am a chosen I'm a chosen, I'm a chosen Na me you go later chose sey you gree now or later..... I'm a chosen,am a chosen I'm a chosen, I'm a chosen Na me you go later chose sey you gree now or later .. ah
Shey you gree abi you no gree Tomorrow na for me and you Baby no forget sey I love you No be lie Na true I dey tell you!!!!!