Lyrics: Badejo Timothy Eniola Music: Oym Irawo/BADEJO TIMOTHY E Call me Turna boy yeh Irawo opeyemi
Yah me I Dey hustle every day I no fit to Dey wait Get many sheet wey Dey bust my brain I ga put food for the table for my family every day The mater plenty but you go suffer to relate Have been away for long Chasing my dream and I can’t stop Even if I fk I no fit cum I no fit fall in love cuz I no Dey love
So people call my mommy Omoyin tin korin soon they go show me for tely But I still Dey pray for mercy Who I go tell my story Wey go give me money I gat face my fears but I no fit go home with nothing Ehhh Ehhh Ehhhh Ehhh
My gee toba tagi gimi kemigan tagi Kemi gantaji yehh Man no get much so every night Mogbori wo yanki Gbori wo yanki yeh Because if I no get the Dow Tabibapami nah me sabi Nothing fit to put smile for my face Afi tinba gba milli Ahhhhhhhhhhhhhhhh Fk so many times I no fit rock my designer Mommy fit don forget say she born me Help me remind her Say I Dey for street I Dey hustle for my rabba Yehhh make no body check on me Give me money wey go kill konji ashe Koma gbe okumi lole ashe Make my people no go sleep on me ashe Komalo fimifu iyaje
So people call my mommy Omoyin tin korin soon they go show me for tely But I still Dey pray for mercy Who I go tell my story Wey go give me money I gat face my fears but I no fit go home with nothing Ehhh Ehhh Ehhhh Ehhh
Ahh am ready to shine Make I no die when it time for me to rise Am on DND do not disturb Cuz I only focus on my vision But I stand on my ten toes Many place me I won go Rambo go show when the rain don go Bad man no go slow Am on the fast mode He go shock you when you hear say I don blow So many sleepless night But me hustle everyday and night Mommy want me in the SUIT & TIE But I no fit to forget Back then when I no get money