Don't Leave

Lyrics: Yunusa Mubarak ayomide Music: Yunusa Mubarak ayomide Uhhhhhh, Sparky noo Ni
Shey you wan leave me Baby no leave me Jo I no fit dey beg you But if you leave me Say e go pain me , E go enter my brain Joor o O
So Many Captivating things Baby I just wan be with you Make nobody con dey see mi , Hmmm, So many Captivating things,whey dey make me wan feal hill Feeling hill !
I'LL been doing somethings wey dey make me feel somehow, baby No go fu*k up See her Name I no go fit to talk But I go tell you later, By the time I dey alright
This trauma still de catch me I catch her wey dey fuvk shit I know sey she go listen Because say man no get money,tell me what's poping baby She con dey abuse my Moni
Shey You go leave Baby I no want it I go fit go Many niggas talking about you Baby don't Mind them Dem just want to **** you and go But me I go love you aje But you no want to love Say na money you sef dey chase
Them go use you , Them go use you Them fit use you play E go shock you I no want to relate But if you want it I'ma gonna give you,the space wey you want
Baby don't leave me !
I No you loorv me !!
Abi you No loorv me