Music: SPLASH BOY
It's
Splashboy
Girl Girl na your love
I dey think all night
Na your love wey dey burst my mind
Na your love wey dey make me high
Girl I swear I can't deny
Wetin you do to me my baby
Girl I swear you dey burst my mind
Girl I nor fit lie
Girl Girl na your love
I dey think all night
Na your love wey dey burst my mind
Na your love wey dey make me high
Girl I swear I can't deny
Wetin you do to me my baby
Girl I swear you dey burst my mind
Girl I nor fit lie
Wetin you do to me my girl
This love dey high me die
Girl you dey ease my mind
Girl I nor fit lie, Girl i nor fit lie
Girl you're always on my mind
(On my mind)
Could this be love
Could this be love my baby
Could this be love
Could this be love
Could this be love my girl
Oh yeah oh yeah
Girl you're always on my mind
(On my mind)
Fine girl say she looking so bad
Never met a girl
Like this shinning so bright
Say she come from Edo
Oh my God this girl
She dey burst my mind
Girl I ****ing can't lie
Na your matter dey disturb my mind
Girl just come to my yard
Girl I will give you everything you want
I will take you round the World
Treat you like a Queen
Give you everything
That you need oh yeah my girl
Make nobody try put asunder
Girl I go off their hand (girl)
You're born as a Queen
Born as Star
Shey you go like reproduce
Shey you go like reproduce
Shey you go like girl, girl
Wetin you do to me my girl
This love dey high me die
Girl you dey ease my mind
Girl I nor fit lie, Girl I nor fit lie
Girl you're always on my mind
(On my mind)
Could this be love
Could this be love my baby
Could this be love
Could this be love
Could this be love my girl
Oh yeah oh yeah
Girl you're always on my mind
(On my mind)