Lyrics: Khoded
Music: Khoded
Momma pray for me make e better as me I day find raba
Owo ni mo wawa aye kinma pase ohun tiko dara
Iffu no getti money my brother I swear them go still shenk ya
Many shenking toju mi tiri as omogbo moka saraa
Kini kin dele so
Iffa no make e more money
I day do my thing one by one
Aye reti eleya mii
Kini kin dele so
Iffa no make e more money
I day do my thing one by one
Aye reti eleya mii
Hmm ire mi Aade Ade Ade e e
Ayo Mii kode kode kodè ah ah
ire mi Aade Ade Ade e e
Ayo Mii kode kode kodè ah ah
Vito villy-
As I no get this money
Sometimes sincerely...e dey pain me
When I see my mate balling
I go con feel like say e no sure for me
All I want na this money
Big bag wey go change my story
Good life all I want eeh
Make my people dey proud, make dem happy eeeh
All I want na this rabber
Along the journey mon gbadura
Akoba adaba koma se ya lewa
Ojo tebi ba pona kama se lo siita
Kini kin dele so
Iffa no make e more money
I day do my thing one by one
Aye reti eleya mii
Kini kin dele so
Iffa no make e more money
I day do my thing one by one
Aye reti eleya mii
Hmm ire mi Aade Ade Ade e e
Ayo Mii kode kode kodè ah ah
ire mi Aade Ade Ade e e
Ayo Mii kode kode kodè ah ah