Soul

Lyrics: Yarden/blessed jordan okereke/Ubido Ese Joshua Music: Yarden/blessed jordan okereke/Ubido Ese Joshua Spiritual She gimme detty whine wey make a man fit to soji She telling me to go but she no fit go away Wetin she gimme chop my guy walahi e no funny And I no go fit to lie I swear you dey make my day My day day day She dey burss my eyes She dey burss my brain And I no dey think fine She dey burss my brain She dey burss my eyes She dey burss my brain And I no dey think fine She dey burss my brain Tell me wetin you gimme chop, I want to know Tell me wetin you gimme chop, I want to know Coz e dey hit me for my head, dey hit me for my body and soul Tell me wetin you gimme chop, I want to know Shey you do me jazz Can’t ignore I don dey fall I no fit stand Make I give you love Take you place you never been before If you give me chance Take you to France and Singapore Coz I dey manya for your love For your love Ah ah ah Tell me what you do I wanna know Ah ah ah Tell me what you do I wanna know She dey burss my eyes She dey burss my brain And I no dey think fine She dey burss my brain She dey burss my eyes She dey burss my brain And I no dey think fine She dey burss my brain Tell me wetin you gimme chop, I want to know Tell me wetin you gimme chop, I want to know Coz e dey hit me for my head, dey hit me for my body and soul Tell me wetin you gimme chop, I want to know