Daily Prayer

Oluwa make I no die Before my blessings start to come Cus me really know say Mankind are so dangerous Some have food but can't eat But many people have no food to chop On my good days my bad days Omo I dey thank god oo
Because everything go set ooo We go dey okay Because oluwa get The power oluwa get the money Cus e go set ooo and I go dey okay We go dey alright Cos oluwa get the power Oluwa get the money
I don see many man wey rise and fall But I learn my lessons As I never get money For gucci and dior Still count my blessings
Story story Oluwa take all the glory For my area all my people Them know me For my area I be light generating
As I don come As I don come many men Dem don rush As I don come many girls Dem don blush Giving this gbedu in high tension
As I don come Many many people wanna see me fall But I stand tall I will never fall Giving this gbedu in tension
Because everything go set ooo We go dey okay Because oluwa get the power Oluwa get the money Cus e go set ooo and I go dey okay We go dey alright Cos oluwa get the power Oluwa get the money
I know say I nor perfect Oluwa blessings regardless I know say I nor perfect ooo
I really know say I nor perfect But I sleep and wake up regardless I know say I nor perfect oooo
Cus I know say one day I go dey there top As I work hard put faith in god Underrate me na you lost
Hmmmm Hmmmm You already know ohhh Zany baby dey here so Hmmm Ehhhh ehhh ehhh Eh eh
Oluwa make I no die Before my blessings start to come Cus me really know say Mankind are so dangerous Some have food but can't eat But many people have no food to chop On my good days my bad days omo I dey thank god oo