Music: Victory Street to hard to tell And I gat nothing to share I believe say I go show My time dey come no more share No holiday for hustler I gats to wipe mama tears Tell them say no fear Man I must bring in in the rest Na only music I know oh, tell them say I no sabi boom Mo sise kara kara so I can make it all Hmm Omo no disturb Me I mo gum body I told them not to come Say I go show them all E farabale I go show you more Baba tete bamise Kori wa bamise No more delay No more delay I no it’s not easy Baba run it for me So many things baba solve it for me Baba tete bamise Kori wa bamise No more delay No more delay I no it’s not easy Baba solve it for me So many things baba run it for me When e go be for me When e go soft for me Many bills on me Bless me no waste time (Bless me no waste time) I run my hustle all alone ( no feeder ) I keep on playing all my roles ( no leader ) Many videos wey I post no (viewers ) He come be like I get ee head no Fila aah it been bothering me I have to face my fear I gat no feelings Only my mama she stood by me Tete bamishey make them no kill me Yeh So manything I have to yan da Sugbon emi lo ye no be small thing brother But enemies won fe kin so da Me I keep on pushing nobody fit stop am Yeh ehh hii i get the sterminal ah ah Am praying for the money na ah I gat the formular Cause I no there is no resting for the hustlers Yeh yeh Baba te te bamishey eee Cause am waiting along the way eh eh Many blessings come way Am praying for the raba everyday Do am for me no delay Cause eni to mowe sha lo mo we It been a long time on the way Nobody fit to stop baba bamishey ehh Baba tete bamise Kori wa bamise No more delay No more delay I no it’s not easy Baba solve it for me So many things baba run it for me Baba tete bamise Kori wa bamise No more delay No more delay I no it’s not easy Baba solve it for me So many things baba run it for me