Oga if you like fine girl
Make you send am money
Make you do transfer
Too much talking
No dey get fine girl
Naw credit alert
And bank transfer (oh yeah?)
He say baby don't leave
Me go follow daddy
But him no get money
(He no get money)
You go dey send send send like ebi
SEND-A-THON
Him one go carry
One wey get big nyash wey
Dey shake am for the club
Everybody just Dey shout
I no want spend my money
For nyash wey no go take me anywhere eh
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
E don enter
E don enter
E don enter
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
Azaman don confirm am
E don enter
E don enter
E don enter
Wetin dey make man happy?
Na transfer!!!!
Wetin dey make fine gyals dey smile
Credit alert!!!
Aza man aza man aza man
Aza man aza man aza man
I don confirm
All my life na credit alert
Big transfers,20 houses,big motor
Aza man ,call me Raman,I chop Ramadan
No be deja vu,Mia wor ran devour
Mia wor randevour vour vour vour vour
Ah
Me le
Me le kpeme dadi
All this bitches
When they see me
They been calling daddy
Flirting with the next
Neighbor ein nanny
Honey she calls me
When l give her money
Funny
Funny so me i **** ein paddy
Bank transfers don't do long talking
**** it
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
E don enter
E don enter
E don enter
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
Azaman don confirm am
E don enter
E don enter
E don enter
Oga if you like fine girl
Make you send am money
Make you do transfer
Too much talking
No dey get fine girl
Naw credit alert
And bank transfer (oh yeah)
He say baby don't leave
Me go follow daddy
But him no get money
(He no get money)
You go dey send send send like ebi
SEND-A-THON
Him one go carry one
Wey get big nyash wey
Dey shake am for the club
Everybody just Dey shout
I no want spend my money
For nyash wey no go
Take me anywhere eh
Azaman don confirm am
(Him don confirm am?)
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
E don enter
E don enter
E don enter
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
Azaman don confirm am
(Him don confirm am)
Azaman don confirm am
E don enter
E don enter
E don enter
Wetin dey make man happy
Na transfer!!!!
Wetin dey make fine gyals dey smile
Credit alert!!!