Lyrics: Prince Joe Chibuike Music: Prince Joe Chibuike I want to Butifè my brother I no wan call my age mate sir I want to do Wetin I gats do So before you shock me I go shock you And I want to stark Against tomorrow Cause I no wan find Where I go borrow Cause the street Eh no easy brother Omo eh no easy my guys
I want to Butifè I want to Butifè my brother I want to Butifè I want to Butifè my brother
I no wan be person Wey be say niggas dey Disembark anytime I tell them say I dey lap I'm like higher version Of these rappers Cus when I Dey rap even Your favorite rapper go dey clap Life na business Only thing man dey find na gain If you no get deal I no wan hear your voice again Some niggas dey carry body Because money just come I no be jew man abeg I no be Jonny just come
I want to Butifè my brother I no wan call my age mate sir I want to do Wetin I gats do So before you shock me I go shock you And I want to stark against tomorrow Cause I no wan find where I go borrow Cause the street eh no easy brother Omo eh no easy my guys
I want to Butifè I want to Butifè my brother I want to Butifè I want to Butifè my brother
Told y'all I'm the rapper With the sauce I give them one two three The road to good music You need to come through me No be like say I dey brag But I know one or two people Wey be say them fit tell you say they make money through me Let's approach facts Leave the lies and tell the truth Was there anytime the government Was there for the youth? Took his teeth in a fight And I didn't loose a tooth You wey Dey diss me online My next victim fit be you Oh no no no yea I for like to tell you my story But you no go like my story Na why I dey like smoke Polly Make pressure no come kill me Cause if I no tell you You no go know If I no show you You no go see Pour olive oil for my head oh Bless all the works of my hand oh I want to Butifè my brother I no wan call my age mate sir I want to do Wetin I gats do So before you shock me I go shock you And I want to stark against tomorrow Cause I no wan find where I go borrow Cause the street eh no easy brother Omo eh no easy my guys Bey bey ti bey bey bey You go Butifè All my guys go Butifè Legendary house Block boys in the building you know It's your favorite boy in the building Scam republic Give me one loud again Woo Em blazy blazy And you go Butifè Lankard