PASS DEM

Lyrics: Ajani Kudus Damilare Music: Ajani Kudus Damilare Hmm mmm Ah ahnn Say them be wishing me bad Them no want make i ball on them Bad belle people i must condem Them want make i dey call on them (Call on them) Ode jowo olorun I know say you pass all of dem Give me money wey dey stop nonsense Make i no go dey beg from friends Ahn ah ye Beyin tutu awan gbona (Gbona) Bi etie beru eyin e duro na (Duro na) **** with me ema jona (Jona) Very soon i’ll be famous Ah still praying to Jesus Avoiding problems and chaos Still praying to jesus Avoiding problems and chaos Beyin tutu awan gbona (Gbona) Bi etie beru eyin e duro na (Duro na) **** with me ema jona (Jona) Very soon i’ll be famous Ah still praying to Jesus Avoiding problems and chaos Still praying to jesus Avoiding problems and chaos Many things on my mind i swear Me no like to dey reason them All my haters think say we go beg Them want make we stress (Aje) E don tey no be today (Today) My music put on replay (Oshey) Bad belle people wan dictate (Dey play) Them wan know how we get paid Say them be wishing me bad Them no want make i ball on them Bad belle people i must condem Them want make i dey call on them (Call on them) Ode jowo olorun I know say you pass all of dem Give me money wey dey stop nonsense Make i no go dey beg from friends Ahn ah ye Beyin tutu awan gbona (Gbona) Bi etie beru eyin e duro na (Duro na) **** with me ema jona (Jona) Very soon i’ll be famous Ah still praying to Jesus Avoiding problems and chaos Still praying to jesus Avoiding problems and chaos Beyin tutu awan gbona (Gbona) Bi etie beru eyin e duro na (Duro na) **** with me ema jona (Jona) Very soon i’ll be famous Ah still praying to Jesus Avoiding problems and chaos Still praying to jesus Avoiding problems and chaos Many things on my mind i swear Me no like to dey reason them All my haters think say we go beg Them want make we stress (Aje) Say them be wishing me bad Them no want make i ball on them Bad belle people i must condem Them want make i dey call on them (Call on them) Give me money wey dey stop nonsense Make i no go dey beg from friends Make i no go dey beg from friends Ahn ah ye To jesus Avoiding problems and chaos Avoiding problems and chaos