Music: Glory Oluwatobi Ajadi
You know its Tobii with the wave
(Double I) It's BM Baby
Tell my nigga it's crazy (crazy)
Minimum things can't wage me
Tie my shoes I'm ready
Mind on my millions daily
Put my heart on my sleeves it's scary (Hey God)
So that's why I double dare me
To dey steadily Dey on doings
Maxxxxxximum things I'm doing
With The Gbedu wey dey Cause Pressure (Pressure)
E Dey Enter For Their Body Seh (Body)
E Dey School dem like Maths Teacher (Teacher)
We Dey Put am for High Ten (Tension)
We Dey Put am for High Tension (Tension)
With The Gbedu wey dey Cause Pressure (Pressure)
E Dey Enter For Their Body Seh (Body)
We Dey Put am for High Ten (Tension)
We Dey Put am for High Tension (Tension)
We Dey Put am for High Tension (Tension)
We Dey Put am for High Ten (Tension)
We Dey Put am for High Tension (Tension)
We Dey Put am for High Ten (Tension)
Tension Tension (Tension)
I do my Will Like I am Black eye Peas
I do my thing for my own dawn peace
If them like make them talk their shit
Me no send all their goddamn gist
Run run run when you hear me coming
Run run when you hear me coming
Pressure when you hear me fall in
Pressure when you hear me fall in
Hear me fall in
Tension
10 (Tension)
10 (Tension)
10 (Tension)
10 Tension (Ten yeah yeah)
We Dey put am for high Tension (Tension)
We Dey put am for high Ten (Tension)
We Dey put am for high Tension (Tension)
We Dey put am for high Ten (Tension)
It's BM Baby