BÁMÍṢE

Lyrics: Destiny Asika/Nerat Favour Chuwang/Oluwagbeminija Joshua Fafowora Music: Destiny Asika/Nerat Favour Chuwang Neeja pon this one oh no yeah yeah yeah o Iwo lo ba mi se o (oh oh) Iwo lo damisi o (oh oh) If no be your grace I know say wahala for dey Water for don carry me go Iwo lo ba mi se o Sometimes e heavy to talk wetin my eyes don see People don promise things wey my eyes no see Omo, their power no reach Cus flesh and blood no get guarantee So i look up to the hills Na where my help dey come from My help cometh from the lord wey make my legs dey stand strong He say, cry no more Alemi lokan Baba e se gan Iwo lo ba mi se o (oh oh) Iwo lo damisi o (oh oh) If no be your grace I know say wahala for dey Water for don carry me go Iwo lo ba mi se o baba Iwo lo damisi o (oh oh) If no be your grace I know say wahala for dey Water for don carry me go Iwo lo ba mi se o I ask for one e give me surplus He hold my hand, make I no fall As you dey untop my case I no dey bother again I go praise you today and every other day Anywhere you lead me I go go Na you dey paddle my boat My shoe shine and my face dey show Na you dey carry me go As you dey untop my case I no Dey bother again I go praise you today and every other day Iwo lo ba mi se o (oh oh) Iwo lo damisi o (oh oh) If no be your grace I know say wahala for dey Water for don carry me go Iwo lo ba mi se o baba Iwo lo damisi o (oh oh) If no be your grace I know say wahala for dey Water for don carry me go Iwo lo ba mi se o