Emotional

Lyrics: Sunday Lee Music: Sunday Lee I can't tell nobody how am feeling right now Only if u ask me how Only if u ask me how Am so emotionally downcast right now Need someone to take me out Need someone to stay my side
Congratulations I Don find my major The one wey go take control No need for occasion Make we do am solo No care for olofofo
Na only u sabi wetin pain me pass u dey give me strength o u give me casual o Abi u no sabi say I sabi ur call o U know I no dey smoke I no dey drink, but yet I colo
One kind One kind It get One kind thing wey m I hear o o no I know say na rumour Inside My yard All my neighbour Don dey foju si e o no Dem wat blind o lo
Na only me fit enter dat clean road Na only me fit clean all the plate       Na who wash all the clothes       Must iron the clothe Make u no dey grap matter with m Na only u get all my C V o U go automatic o     Na who score all the ball    Must surely b boss Make u no dey grap matter with m
I can't tell nobody how am feeling right now Only if u ask me how Only if u ask me how Am so emotionally downcast right now Need someone to take me out Need someone to stay my side
Congratulations I Don find my major The one wey go take control No need for occasion Make we do am solo No care for olofofo
Na only u sabi wetin pain me pass u dey give me strength o u give me casual o
Abi u no sabi say I sabi ur call o U know I no dey smoke I no dey drink, but yet I colo