Lyrics: Moshood olanrewaju abdulmuiz/Afolabi Loseyi Balogun/Timileyin Sulaimon/Qudus Abiodun lateef/Olowologba narudeen kolawale Music: Moshood olanrewaju abdulmuiz/Afolabi Loseyi Balogun/Timileyin Sulaimon/Qudus Abiodun lateef/Olowologba narudeen kolawale M-m-m-murderer Woo Every blessin' I dey see now na the blessing from God Smaller wey dey on top, Ọlọhun, I no go fall Won ni ki n go harder, so me I go on sohun Anyhow, I dey on God, wetin dey occur? Even them people that be hatin' on me, but I no fit to drop 'Cause I gatti my God, Ọlọhun 'Cause my producers, give me non-stop O ya, jẹ ka record Look around, nobody to trust 'Cause I no dey too sure Anytime I'm calling You, Baba, answer my call Anywhere I dey perform, you know say aye po gan Turn up, aye po gan Oh-ah-yeah So me tell my ***** say, "***** no fo for that bobo" Try make monеy, shenking po gan Rora gbẹsẹ leko'kan Baby jo I am sorry, baby, I am sorry I am sorry, I thank God for my journey I'm not sorry to takе what is for me I'm not sorry for hustling 24/7 Every blessin' I dey see now na the blessin' from God Smaller wey dey on top, Ọlọhun, I no go fall Ṣebi iwo lo ni ki n ma lo, I no go fall Say my blessing no go stop I no go stress before I chop, oh If na power, e for don cast, una for lock up Mo so fun wọn nigba kan I fell when I try, so me ride on, oh-ah-ah 'Cause my producers, give me non-stop O ya, jẹ ka record Look around, nobody to trust 'Cause I no dey too sure Anytime I'm calling You, Baba, answer my call Anywhere I dey perform, you know say aye po gan Turn up, aye po gan Oh-ah-yeah So me tell my ***** say, "***** no fo for that bobo" Try make money, shenking po gan Rora gbẹsẹ leko'kan Baby jo I am sorry, baby, I am sorry I am sorry, I thank God for my journey I'm not sorry to take what is for me I'm not sorry for hustling 24/7