Worry

Lyrics: Onilude Adam Music: Onilude Adam Enu po okay motigbo Enu ee enu ee enupo Lofi enupo wafi debi
Omooba dc lemi o Wis Wisca on the mix E kon be like say make i no get worry Even if I do you wrong I no go tell you sorry Cus I keep chasing big bag every night and morning Anything wey I won do make e be in hurry Cus itโ€™s all on me People dey wait for me Even my own mummy A lot of things on me Many many bills on me Wey be say I just have to sort it out Me and my Gees we gon cash it out Expensive things wey I won buy Make I go vacation for dubai oo I gat some worries I gat to say this I gat some story to tell Would you lemme share them with you A lot of things on me Many many bills on me Wey be say I just have to sort it out Me and my Gees we gon cash it out I be money minded Me I no even know them Who they help who they rep Me I no even send dem I gat some worries I gat to say this I gat some story to tell Would you lemme share them with you
I was born without a silver spoon Donโ€™t put yourself in my shoe Iโ€™m a young boy trying to be successful Awon nkan wanibi kan epe malon she fu Without money life ainโ€™t funny Sapa mamu e koda gan watun horny Anything tinba Shey moma Shey in hurry Kole tete dara funmi make e be for me Talo fema Shey giveaway Iโ€™m sorry Tell me why I no go make money If not for my sake but my own mummy Moti pe gan lori street kole ba momi The street no get joy so no call on me Timio bani make e moma ni bade bi Boshey nshey nile omo malo fima webi Anyhow e be moma ball mikel obi Jeka sare jhor Shey deal Oya tell me how it feel Any type of beat omo koma seyi tale kill U be slave for ur lane sheybe na me be the king Malo gbe billing wa Fatimo donโ€™t be silly Jeko dami mo koma wami lori siri Time tawon finsu lawa manfi shishe Timo tin konra bo moni ojo tipe Anyhow e be emi omo boshey feje Funmi ni 2 secs ma worry oni pete I be money minded Wonfe jeki jented Funwon je no mind them Funwon koni tonbe Ibi timo tinmu moni koni tonbe Rap lofi sheype funmi so miole bonbe Timo ba shey ndele oluwa kinma robe I just drop a new song ejhor ebami stream ee As I dey feel am kiwona koma feel eee (kiwona koma feel e)
E kon be like say make i no get worry Even if I do you wrong I no go tell you sorry Cus I keep chasing big bag every night and morning Anything wey I won do make e be in hurry Cus itโ€™s all on me People dey wait for me Even my own mummy A lot of things on me Many many bills on me Wey be say I just have to sort it out Me and my Gees we gon cash it out Expensive things wey I won buy Make I go vacation for dubai oo