Text Ham

Lyrics: Tobiloba Omolade Music: Tobiloba Omolade Ko Ma lor be Si agba   Ko ma lo be Si agba  E ye ma be Si agba  E ye ma be Si agba  Ko Ma lor be Si agba   Ko ma lo be Si agba  E ye ma be Si agba  E ye ma be Si agba 
Wetin you wan talk  Wey you  no fit text ham 
Wey dey no fit Text ham  Wey dey no fit Text ham 
Wetin you wan talk  Wey you  no fit text ham  Wey you no fit Text ham  Wey you no fit Text ham    Shey dem get money  If money no Dey  Them go blank On you  Even dem go vibe with you But if you no get money  Dem go checkmate you   Even if I fall  Me I go still raise  Me I no Dey bobo you  Even men rest  Men go still mount Men no Dey give up o
I no Dey talk too much  Cause matter no last I no like rumors  Me I just dey fly  I no send rumors  Chop life  Na my Bank fit talk  I no Dey talk too much  See the wave wey Go break rumors  I no fit loose focus  Make I tell you truth I Dey **** too much 
Wetin you wan talk  Wey you  no fit text ham 
Wey dey no fit Text ham  Wey dey no fit Text ham 
Wetin you wan talk  Wey you  no fit text ham  Wey you no fit Text ham  Wey you no fit Text ham 
Person wey Dey mad  No dey know  Normal thing  Me and you 4:30 If you don smart Enemy  Shine your eye Frenemies Me and you go Dey For the cruise  Normally  Ogogo action po labe mi Good vibe  Good company  Me and you go Dey for italy
Shey dem get money  If money no Dey  Them go blank On you  Even dem go vibe with you But if you no get money  Dem go checkmate you   Even if I fall  Me I go still raise  Me I no Dey bobo you  Even men rest  Men go still mount Men no Dey give up o
I no Dey talk too much  Cause matter no last I no like rumors  Me I just dey fly  I no send rumors  Chop life  Na my Bank fit talk  I no Dey talk too much  See the wave wey Go break rumors  I no fit loose focus  Make I tell you truth I dey **** too much