Music: Nonbizzle
Hello 911
Know yourself know your price
Ama big deal none
Can pull me down mm
Hennessy and ice
Chill relax listen to advice
Many many years
Some come go many come go
Me I still dey
Man never stop on the grind you know
Man never give up in life you know
Last time that I met you
Told you not to worry that I got you
Now you know I got you
Man mi for real mi no mind dem
Kwere
Anything I do dem kwere
If I move you must to kwere
Shake you must to kwere
Anyhow I do now dem kwere
Ay dem kwere
If I move now say dem kwere
Now mi say dem kwere
Enemy sign now we say dem kwere
My life
E be something wey dey
Make me think and go deeper
Sometimes
Never let no man come
Pull and slow you down
On time yeah
Do what you got
To do man and do it right
No lies
Put in the work and man you go bigger
A lot of promise dem ah give me
But me no send dem me keep moving
Non na dem can stop me
Bomboclaat can't stop me so mi say
Kwere
Anything I do dem kwere
If I move you must to kwere
Shake you must to kwere
Anyhow I do now dem kwere
Ay dem kwere
If I move now say dem kwere
Now mi say dem kwere
Enemy sign now we say dem kwere