Excuse my lady, original or bbl tell me wetin dey that ikebe, ha ha ha Excuse my English, mathematically Pythagoras confuse sef cannot solve this Southy ni ikebe, my Naija girls, them full ground, different size parashoot loni kebe Paris or Italy, Cos right on that spot, on one knee level up ama make you my lady.
Ma gbadun lo omo ma gbadun lo, Right behind you baby Ma gbadun lo Permutation omo ma gbadun lo Right behind you baby Ma gbadun lo
Ma gbadun lo omo ma gbadun lo, Right behind you baby Ma gbadun lo Permutation omo ma gbadun lo Right behind you baby Ma gbadun lo
Just for the night don’t wanna see you later Girl just mesmerise me Ibebe yen lo mata Wetin Dey my mind I just won clear am. I Dey for you gallant Ibebe yen lo mata But I can see the butterflies in your stomach walls Feeling that you can’t ignore Typical nomenclature Baby I will risk it all I can see butterflies in your stomach walls Feeling that you can’t ignore Typical nomenclature Baby I will risk it all for you.
Ma gbadun lo omo ma gbadun lo, Right behind you baby Ma gbadun lo Permutation omo ma gbadun lo Right behind you baby Ma gbadun lo
Ma gbadun lo omo ma gbadun lo, Right behind you baby Ma gbadun lo Permutation omo ma gbadun lo Right behind you baby Ma gbadun lo
Ma gbadun lo baby, ma gbadun lo Ma gbadun lo baby, ma gbadun lo Ma gbadun lo baby, ma gbadun lo Ma gbadun lo baby, ma gbadun lo