Issokay

Issokay, issokay, issokay Hmm, jeun soke Okay, okay, okay Hmm man I'm okay

God bless the day wey You come my way Attempted love but you look away Na jejely I been dey my day You come tell me say you like my ways Light up my life, Michael Faraday You come pack your bag Dey go far away
Baby, let me take you to my hometown (Baby, let me take you To my hometown) Just wanna let you feel like Nova (Just wanna let you feel like Nova) Baby, come close, it's getting colder (Baby, come close, it's getting colder) Just wanna make you feel like Nova (Just wanna make you feel like Nova)
Issokay, issokay, issokay Hmm, jeun soke Okay, okay, okay Hmm, man, I'm okay
Baby, if na Gucci wey you want I go pay Baby, if dem wanna trouble you Na gobe And if dem ah see you Dem ah shout ewey Ah mogbe, eh dey play
Baby, if na Gucci wey you want I go pay Baby, if dem wanna trouble you Na gobe And if dem ah see you Dem ah shout ewey Ah mogbe, eh dey play
Baby, let me take you to my hometown (Baby, let me take you To my hometown) Just wanna let you feel like Nova (Just wanna let you feel like Nova) Baby, come close, it's getting colder (Baby, come close, it's getting colder) Just wanna make you feel like Nova (Just wanna make you feel like Nova)
Issokay, issokay, issokay Hmm, jeun soke Okay, okay, okay (Issokay, baby, issokay) Okay, hmm, man, I'm okay