Dia, dia Omo ologo, omo ologo da da da If you get money oga Make uno dey do yanga Today may be rough like this Tomorrow go do better
Because you get money You con dey use fi paa Today may be abc Make tomorrow 1,2,3..
Eh listen make I tell you something Wey you no understand Shay me no dey trespass Afai joba, moya majeba
Oh Lord shower blessings on me People waiting on me Make I no do copy copy Copy copy
Oh Lord Shower blessing on me People waiting on me Make I no do copy copy Copy copy
Uh oooo Emilaridunu omo Elika ń ka buri Ye uh oooo yeye ee
Omo ologo dia Slow and steady making mullar Nobody see me when I suffer Eh eh when I suffer
Eh omo ologo dia Slow and steady making mullar Nobody see me when I suffer Back then me and my mama
Eh! Right now! I don turn bobo! Dem say nah bolo! Them think say e small! Better come and ball!
I don turn bobo Dem say nah bolo Them think say e small
I don turn bobo oooooo Ooo oo oooo oooo yee Elika ń ka bu ooo ye
Omo ologo dia Slow and steady making mullar Nobody see me when I suffer Ye eh eh! When I suffer!
Ye omo ologo dia Slow and steady making mullar Nobody see me when I suffer Back then me and my mama Eh!
Oh Lord! Shower blessings on me! People waiting on me! Make I no do copy copy! Copy copy!
Oh Lord! Shower blessings on me! People waiting on me! Make I no do copy copy Copy copy Uh oooo
When my day go dey Wey meself go dey Like the day Wey every hustlers dey wait for everyday Cheeeee yayayaya