Bloody Samaritan (Cover)

Lyrics: Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Oluwadamilare Aderibigbe Music: Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Oluwadamilare Aderibigbe Vibe killer, bloody Samaritan Protect my energy from your bad aura Na my pastor say I be my healer Everything I desire, I go receive My rhythm flow like a river If you get yawa, come on, go and sit down I go just para, comot my jigga I go just dey, follow my dreams I'm feelin' vibes on vibes I'm a tickin' dynamite I'll blow your candleΒ light You know I'm just that type No, oh, dem no fit kill my vibe Dem no fit kill my vibe You no fit kill, you no fit kill You no fit kill my vibe