Omaima

Lyrics: Kalu Chinonso Music: Kalu Chinonso Omaima can’t take you outta my head Omaima i no comot you for my head You be ogbanje Frustrating my life Omaima come dey for my yard
I’m calling your radar Time be running I’m on your radar But you’re far you’re away I’m calling your radar Am coming your way Time no dey now make I carry you gbes
Lavida Loca Yemi my lover Bend it allover Your bigger bunda Lavida loca Yemi my lover Bend it all over
Oma where you dey Omaima I say where you dey Fresh like fish kote Anything wey you buy I pay
I’m calling your radar Time be running I’m on your radar But you’re far and you’re away I’m calling your radar Am coming your way Time no dey now make I carry you gbes

Lavida Loca Yemi my lover Bend it allover